Reproducciones
0
Popularidad
61
Tiempo desde su lanzamiento
6.8 meses
Fecha de estreno: 02/05/2024
Tempo
100
BPM
Compás
4/4
Tonalidad
La mayor
Duración
2:47
Camelot
11B
Escuchar en Spotify
Para añadir esta canción a la cola de Spotify, inicia sesión
Vídeo
Letra
(Ob' Obah)
(What dem-a say?)
♪
Tell me, where you dey?
Lati Satide
I go meet you there
'Cause I miss you every day
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situa'
Girl, I'm not sure if my action
Done dey too much, I love you with passion
Jessica, Jennifer, familáṣọ
Awusubilai, no more fornication
Duro na, baby ma sọ
Girl, I want some
I say, "Na you, only you I wan dey sanction"
Ye, ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion, oh
Girl, I'm not here to dey confuse you
Girl, I'm only here to dey convince you
That I love, and I need, and I miss you
Me, I love your body and your melanin, too
Follow me go
Gimme ginger
Take me high when my energy low
I never love you finish oh
Don't leave me, oroma
Ah, baby, let me take you to Ibiza
Let me put a ring around your finger
If you make the memory to linger
I will give you anything you want
Gba, ko jẹ
And I go gallant, I no go fear
You do me tungba, but I don't care
I'm in my feelings
And I just want make you know
Tell me where you dey?
Lati Satide
I go meet you there
'Cause I miss you every day
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situa'
Girl, I'm not sure if my action
Done dey too much, I love you with passion
Jessica, Jennifer, familáṣọ
Awusubilai, no more fornication
Duro na, baby másọ
Girl, I want some
I say, "Na you, only you I wan dey sanction"
Ye, ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion, oh
But na only you, but na only you
But na only you, but na only you
But na only you, but na only you
But na only you-you-you, you
Características de Everyday
0.66
Energía
0.15
Acústica
0.89
Bailable
0.00
Instrumental
0.11
Directo
-5.78
Volumen
0.09
Hablado
0.93
Positividad